Download another hot clean mp3 audio song lyrics by Sound Sultan and this amazing music is titled “Rainy Days”.
Fresh Video from the evergreen Veteran Sound Sultan Rainy Days . Cool video to marsh the wonderful and soulful single
Listen up below!.
DOWNLOAD MP3
[Lyrics]
Mr workie workie
You don dey work for Naija reach forty years
No go forget when the sun go set o
Try to dey safe make you no go regret o
Mr superstar
You don dey drive every flashy cars
No go forget when the sun go set o
Try to dey safe make you no go regret o
Mrs campus baby
You don dey follow rich begin waka
Odaju o, l’ojo t’orun ba ran o
Ma șe gbagbe ojo t’ojo awa o
L’ojo t’orun ba ran o
Ma șe gbagbe ojo t’ojo awa o
Awa se eee
Mr borrow borrow
Like to dey flex with him best friend motor
Molue, bus you for enter dey come o
Jam person car cause you use am dey forming o
Omo aje kpako, reach for school come dey faraway butter
No go forget say na money dem gather o
Owo oniyo owo oni garri together o
Mr I pass my neighbor
Ma lo kpara re nidi leba leba
Odaju o l’ojo t’orun ba ran o
Ma șe gbagbe ojo t’ojo awa o
Odaju o l’ojo t’orun ba ran o
Ma șe gbagbe ojo t’ojo awa o
Back in the memory
When you bin get money
Everybody go dey gbadun you
Dey follow you like ant dey follow sugar o
But when your money go,
Your friends go turn to foe
Nobody go dey there only you go wet for inside rain
Person wey dey drink gari get plan o
Make you no dey underrate
Poor man o
Person wey dey drink garri
E get planin o
E dey plan
E get planin
Just dey pam
E get planin o
E dey plan
E get planin
Just dey pam
For that rainy day
L’ojo t’orun ba ran o
Ma șe gbagbe ojo t’ojo awa o
L’ojo t’orun ba ran o
Ma șe gbagbe ojo t’ojo awa o
L’ojo t’orun ba ran o
Ma șe gbagbe ojo t’ojo awa o
E l’ojo t’orun ba ran l’aiye re
Ma le gbagbe ojo t’ojo awa o
Tori awa se…