Download Another clean mp3 audio song lyrics by Patoranking and this amazing new music is titled ” Celebrate Me”
With over 200 million+ views on YouTube and a hugely impactful musical catalogue, superstar artist Patoranking has enjoyed a massive career with his unique blend of African music and Reggae/Dancehall since he emerged in 2013. He launched the ALU Patoranking Scholarship, offering 10 scholarships for students from across Africa to attend the African Leadership University. Forbes Africa also named him a recipient of the 30 under 30 class for 2020.
Listen up below.
DOWNLOAD
LYRICS
Na my mama na him baff me
Dem use excuse dey slap me
Same people, when I turn, dem go yab me
Alright
Every, every Saturday
From Ilaje down to Costain
Abeg, abeg no carry my blessing run
Today na you, tomorrow fit be my turn
Show me love, no go show me python
We be the same for Oluwa kingdom
So me say
No be say when I leave this life
You go dey fake am for my wife
Celebrate me, now when I dey alive
Appreciate me, now when I dey alive
No be say when I leave this life
You go dey fake am for my back
Ifeanyi Odii, you be big name
My brother Young Don, you be big name
Onyeoma Havey The Don, big name
Foston, Sirgila, big name
Ejele One, you be big name
Obi Cubana, you be big name
Ben Peters, you be big name
Tom Polo, you be big name
Ochacho Ebelebe, you be big name
Larry Gaga nwannem, you be big name
Oluwa make me a big name
Make I put all my enemies in big shame
So me say
Appreciate me, now when I dey alive
No be say when I leave this life
You go dey fake am for my wife
Appreciate me, now when I dey alive
No be say when I leave this life
You go dey fake am for my back
If I suppose dey, no put me for reserve
No go wait ’til I kpai
Before you gimme meat pie
Kabiyesi Elegushi, you be big name
Obafemi Martins, you be big name
Dammy Oloyon, you be big name
Ibrahim Mahama, you be big name
Sledge for Ghana, you be big name
Chief Ikuku, you be big name
Alfred Temile, you be big name
Charlie Akpuruka, you be big name
Big Lamz, CB, big name
Emma Baggie, Billie Boom, you be big name
Afunsho Ferra, you be big name
Batura Long Cash, you be big name
Appreciate me, now when I dey alive
No be say when I leave this life
You go dey fake am for my wife
Celebrate me, now when I dey alive
Appreciate me, now when I dey alive (now when I dey alive)
You go dey fake am for my back (fake am for my back)
You dun’ kno
Weh yuh a seh?
(Giddem, giddem)