Download Another clean mp3 audio song lyrics by Zinoboy and this amazing new music is titled “Son Of Grace ft Erigga & Victor AD ”
Zinoboy’s new tune “Son Of Grace” features Emirate Empire frontier, Erigga Paper Boi and Nigerian sensational singer, Victor AD who did bits on the record.
Back den dem be dey take me dey play Right now dem no remember again o I be son of grace o I be son of mercy Back den dem be look me throw way face Oluwa don change my story o I be son of grace o Me I be son of grace o
Son of grace I be son of grace Grass to grace o I be son of mercy
Just Incase you forget I be Grace pickin Stubborn destiny I be craze pickin Nobody to somebody
That’s grace pickin No understand wetin I dey talk your brain leaking You need to patch am up understand my talk Dem suppose open school learn the way I dey work Because they year wey music studio no dey warri We rugged the music matter still blow for reals So wetin remain again wey paper never get
Now one has? no go forget If na that one na they look I for don match line tey tey But I rather focus on my grind 2 plus 2 na 4 wetin bad if na 8 No matter wetin you do world people must dey hate If na day one wey una dey look I for don match line since tey tey But I rather focus on my grind abeg
Back den dem be dey take me dey play Right now dem no remember again o I be son of grace I be son of mercy Back den dem be look me throw way face Oluwa don change my story o I be son of grace
Me I be son of grace o Son of grace I be son of grace Grass to grace o I be son of mercy
How you wan fight who jah don bless So many things dat you can’t context (no way ah)
Ye ye ye ye ye ye How you wan try to make me focus You know say if I fall e no go bring you work No way ahh Ye ye ye ye ye No le le no le le
Who dey dia who dey dia Whey dey vex wey dey vex When I pull up with my squad dem a run helter scatter No le le no le le If you no see you go hear the thing Who dey dia who dey dia You can do your best my guy na God sure pass
Son of grace o (pray for grace my G) I be son of grace o (pray for grace my G) Grass to grace I be son of grace o (pray for grace my G) Son of grace o (pray for grace my G) I be son of grace o (pray for grace my G) Grass to grace I be son of mercy (pray for grace my G)
Oluwa give me mercy Oluwa give me blessings Everything wey I dey do on God, on God Before before dem no send me o But nowadays pepper dey rest Money dey call me bling bling bling ? Paper boy and Victor AD