Download Another clean mp3 audio song lyrics by Yemi Alade and this amazing new music is titled ”Control ”
off Yemi Alade’s project, ‘Empress‘ album which features Patoranking, Dadju, Rudeboy and many others. Furthermore, ‘Empress‘ album has production credits from Krizbeatz, Vtek, Dr Amir, Vstix and others.
Listen up below.
DOWNLOAD
LYRICS
Unu welcome
Girls wey sabi to the right side
Guys with the money to the right side
Me no get time for no chit chat
Nwanne lose control
Only dance plus she give them sweet
Do that dirty whine now she jump and split
She jump and split
Attention please
I dey press control
On your mark set go
I dey press control
Na me dey hold control
I dey press control
On your mark set go
Everybody get in position
We about to change the location
Working class independent
Please i no get time to dey waste my dough
Me i high class with a taste
I take and go
E dey wini wonono wonono
O na me m woronwo woronwo
E dey wini wonono wonono
All of us ga tonono tonono
O na me m woronwo woronwo
I dey press control
On your mark set go
I dey press control
Na me dey press control
I dey press control
Oh my God did you see that, see that
Cool am down in a freezer freezer
Say me fresher dan a lima lima
All of us ga tonono tonono
O na me m woronwo woronwo
On your mark set go
I dey press control
Na me dey hold control
I dey press control
On your mark set go