Download Another clean mp3 audio song lyrics by Simi and this amazing new music is titled “Hide and Seek”
Off the 13-tracks body of work, sensational singer, Simi serves us with this groovy record “Hide and Seek”.
Listen up below.
DOWNLOAD
LYRICS
Sweet love o, my baby
If I run, you go follow
You don’t let go o (my baby)
You say, “wetin you want
Wetin you want o my baby, take am, I go replace am
If e no dey, I go create am”
But you gats tell dem, they gotta know
Let them know I’m your controller
Say na me dey make you bounce
You gats loud am (yeah, eh)
Sotey nobody fit doubt am, yeah (yeah eh)
Because igboro no dey smile out here
Love no be hide and seek, oh-oh
Love no be hide and seek, oh-oh
Love no be hide and seek, oh-oh
Let them know, oya baby, oh-oh
Love no be hide and seek, oh-oh
Love no be hide and seek, oh-oh
This love o, my baby
You no dey dull, I no dey worry
You too much o (my baby)
You can be my jailer
I no go bail am
I promise and I no go break am
They got to know say na me dey hold you down (eh-eh-eh)
Na me dey make you bounce
You gats loud am (yeah eh)
Sotey nobody fit doubt am, yeah (yeah eh)
Because igboro no dey smile out here
Baby make it loud and clear (na me dey hold you down)
Love no be hide and seek, oh-oh
Love no be hide and seek, oh-oh
Let them know, oya, baby, oh-oh
Love no be hide and seek, oh-oh
Eh-eh-eh, no be hide and seek, oh-oh
Love no be hide and seek, oh-oh
Paparampaparpara, paparampaparpara
Paparampaparpara, paparampaparpara
Paparampaparpara
Love no be hide and seek, oh-oh
No be police and thief, oh
Display me for Instagram, ooh-oh
Love no be hide and seek, oh-oh
Oh, no be hide and seek, oh-oh
Love no be hide and seek, oh-oh-oh-oh
Put me on Twit-ter, let Carolina know
Put it on glass, we don’t need to lay low