• Music
    • Cover
    • Lyrics
    • South African
    • Ghana
    • Acoustic
    • Tiktok
    • Throwback
    • Tanzania
  • Biography
  • Video
  • Gospel
TooGbede
  • Music
    • Cover
    • Lyrics
    • South African
    • Ghana
    • Acoustic
    • Tiktok
    • Throwback
    • Tanzania
  • Biography
  • Video
  • Gospel
No Result
View All Result
  • Music
    • Cover
    • Lyrics
    • South African
    • Ghana
    • Acoustic
    • Tiktok
    • Throwback
    • Tanzania
  • Biography
  • Video
  • Gospel
No Result
View All Result
TooGbede
No Result
View All Result
  • Music
  • Biography
  • Video
  • Gospel

Prettyboy D-O – Wetin You Smoke ft Olamide

November 4, 2022
0
Prettyboy D-O – Wetin You Smoke ft Olamide
0
SHARES

Download Another clean mp3 audio song lyrics by Prettyboy D-O and this amazing new music is titled “Wetin You Smoke ft Olamide”

The project contains 8 tracks with features from Olamide, Wani, and Tym Lyre.

 

Listen up below.

https://www.toogbede.com/wp-content/uploads/2022/02/Prettyboy_D-O_-_Wetin_You_Smoke_ft_Olamide(toogbede).mp3

DOWNLOAD 

 

LYRICS

 

Baddo
Baddo
Baddo
PrettyBoy
Any man wey jump make them stand
Any man wey stand make dey fall
Respect
Chop them like high tension
Chop them like government dey chop pension
Yaay
If nothing dey for boys
No come yarn me breeze abeg
No bring yawa come my door
I get problems on my head
We just want the rabba
Bros our eyes dey red
Chop then smoke and ganja
It helps reduce the stress
Wetin you smoke
Wetin you smoke
Wetin you smoke, ibeshi
Wetin you smoke
Wetin you smoke
Wetin you smoke, ibeshi
Shey you dey craze
Or you dey mad
Or you don take, ibeshi
Shey you dey craze
Or you dey mad
Or you don take, ibeshi
Awon le o ro yan
Akin se surgeon
Ani silicon
Ale o ro yan
Ale o ro yan
Akin se surgeon
Ani silicon
Awon le o ro yan
Yea
Mo wole mo nu monster mo fa leya
Sunday Oliseh before 99, 98
Tell me why dem dey hate
Allah ba mu sa’a I no wan debate
All these yeye boys wanna fuck with me
50 cent, dey no fit yung buck with me
What’s up with me
Asking what’s up with me
I’m the only one hot, there’s no topping me
I got the keys to the gate of the fucking game
Prettyboydo no forget the name
We fit jump fence if they lock gate
Or I take my leg breakdown the gate
Regular
Nuh mi no regular
I talk true
Got no snakes in my circular
I get goons speed dial pon mi cellular
Back then I run jobs with my computer, computer
Nuh dey comprehend
The hunger, didn’t care about the consequence
It’s dangerous, this fast life dangerous
We japa ’cause olopa came for us
Me just want my gwalla
Bros my eye dey red
Always smoke my ganja
It helps me when I stress
Wetin you smoke
Wetin you smoke
Wetin you smoke, ibeshi
Wetin you smoke
Wetin you smoke
Wetin you smoke, ibeshi
Shey you dey craze
Or you dey mad
Or you don take, ibeshi
Shey you dey craze
Or you dey mad
Or you don take, ibeshi
Awon le o ro yan
Akin se surgeon
Ani silicon
Awon le o ro yan
Awon le o ro yan
Ake she surgeon
Ani silicon
Awon le o ro yan
This one no be story story oh
Way before the country turning on it own
I did some things that weren’t holy holy oh
Before you judge me, know I just dey find money money oh
Prettyboy no dey here for your ceremony oh
Light my kush then I pass it to Eni money oh
When I started, swear I no get help from anybody oh
Had to take it on the chest no time for story story oh
Check now
Tinuke and folakemi o
Before they kiss a n, tell them play inna mani mo
Thankful for the money, I give God the glory o
Still remember all the nights wen we sleep for studio
Make dem mezze, make dey mazzaya
Make dem no come here come dey falaya
If I say picker, you say papaya
Labaje jitan ama tamaya
Wetin you smoke
Wetin you smoke
Wetin you smoke, ibeshi
Wetin you smoke
Wetin you smoke
Wetin you smoke, ibeshi
Shey you dey craze
Or you dey mad
Or you don take, ibeshi
Shey you dey craze
Or you dey mad
Or you don take, ibeshi
Awon le o ro yan
Akin e she surgeon
Ani silicon
Awon le o ro yan
Awon le o ro yan
Akin e she surgeon
Ani silicon
Awon le o ro yan
ShareTweetSend
Previous Post

Klever Jay – Sexy Ladies

Next Post

CDQ – Dollar & Pounds Ft. Hamen

Related Posts

Olamide – Stupid Love Ft Samklef
Music

Olamide – Stupid Love ft Samklef

Download Another clean mp3 audio song lyrics by Olamide and this amazing new music is titled "Stupid Love ft Samklef"...

Read more
SiNZU – Change Am For Them ft Olamide
Music

SiNZU – Change Am For Them ft Olamide

Download Another clean mp3 audio song lyrics by SiNZU and this amazing new music is titled " Change Am For...

Read more
Olamide - Confam Ni ft Wizkid
Music

Olamide – Confam Ni ft Wizkid

Download Another clean mp3 audio song lyrics by Olamide and this amazing new music is titled " Confam Ni ft...

Read more
Olamide – Poverty Die
Music

Olamide – Poverty Die

Download Another clean mp3 audio song lyrics by Olamide and this amazing new music is titled "Poverty Die'' The song...

Read more
Music

Lyta ft. Olamide – Time

Download another clean mp3 audio song lyrics by Lyta ft Olamide and this amazing new music is titled "Time". Olamide...

Read more
Terry Tha Rapman – Awon Boyz ft Pherowshuz, Olamide, & Vector
Music

Terry Tha Rapman – Awon Boyz ft Pherowshuz, Olamide, Vector

Download Another clean mp3 audio song lyrics by Terry Tha Rapman and this amazing new music is titled "Awon Boyz...

Read more
Ayo Jay – Correct G ft Davido & Olamide
Music

Ayo Jay – Correct G ft Davido & Olamide

Download Another clean mp3 audio song lyrics by Ayo Jay and this amazing new music is titled " Correct G...

Read more
Olamide - Road to YBNL ft Kida Kudz, 2kriss
Music

Olamide – Abeg O ft Kida Kudz &2kriss

Download Another clean mp3 audio song lyrics by Olamide and this amazing new music is titled " Abeg O ft...

Read more
Olamide – Ko Duro Be ft Viktor & Djenimoney
Music

Olamide – Ko Duro Be ft Viktor & Djenimoney

Download Another clean mp3 audio song lyrics by Olamide and this amazing new music is titled "Ko Duro Be ft...

Read more
Luralph – Roof On Fire ft Olamide & Koffi
Music

Luralph – Roof On Fire ft Olamide & Koffi

Download Another clean mp3 audio song lyrics by Luralph and this amazing new music is titled " Roof On Fire...

Read more

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

SEARCH

No Result
View All Result

TRENDING

Music

Oxlade – DKT (Dis Kind Thing)

Download another clean mp3 audio song lyrics by Oxlade and this amazing new music is titled "DKT" (Dis Kind Thing)....

Read more
Demarco – No Wahala ft Akon & Runtown
Music

Demarco – No Wahala ft Akon & Runtown

Download Another clean mp3 audio song lyrics by Demarco and this amazing new music is titled 'No Wahala ft Akon...

Read more
Iyanya – Call ft Ayra Starr
Music

Iyanya – Call ft Ayra Starr

Download Another clean mp3 audio song lyrics by Iyanya and this amazing new music is titled "Call ft Ayra Starr''...

Read more
Music

Vector – Follow Me Dey Go [Remix] ft 2Face

Download another hot clean mp3 audio song lyrics by Vector and this amazing music is titled "Follow Me Dey Go...

Read more
Jesse Jagz – Pump it up
Music

Jesse Jagz – Dis Jagged Life ft Lindsey

Download Another clean mp3 audio song lyrics by Jesse Jagz and this amazing new music is titled ''Dis Jagged Life...

Read more
Music

Pope Ft. Jeriq – Pope

Download another hot clean mp3 audio song lyrics by Pope Ft. Jeriq and this amazing music is titled "Pope". 2dworldbrand...

Read more
Throwback

Wande Coal – The Kick ft. Don Jazzy

Download another hot clean mp3 audio song lyrics by Wande Coal and this amazing music is titled "The Kick ft....

Read more
Erigga – Oshere
Music

ERIGGA – JUSES

Download Another clean mp3 audio song lyrics by Erigga and this amazing new music is titled " JUSES" Erigga releases...

Read more
Music

Victor AD – Why ft. Erigga

Download another hot clean mp3 audio song lyrics by Victor AD and this amazing music is titled “Why” ft. Erigga....

Read more
Mr 2Kay – Bad Girl Special ft Patoranking
Music

Mr 2Kay – Bad Girl Special ft Patoranking

Download Another clean mp3 audio song lyrics by Mr 2Kay and this amazing new music is titled ''Bad Girl Special...

Read more
  • About
  • Privacy Policy
  • Disclaimer
  • Contact

© 2022 TooGbede

No Result
View All Result
  • Music
    • Cover
    • Lyrics
    • South African
    • Ghana
    • Acoustic
    • Tiktok
    • Throwback
    • Tanzania
  • Biography
  • Video
  • Gospel

© 2022 TooGbede