Download Another clean mp3 audio song lyrics by Peruzzi and this amazing new music is titled ” Juba Bow”
In summary, ‘Rum and Boogie‘ album features Don Jazzy, Davido, Wande Coal, Patoranking, Tiwa Savage, Phyno and others.
Listen up below.
DOWNLOAD
LYRICS
Let us enter his gate with thanksgivin’
And his court with praise
For the Lord is good
And his mercies endures forever
Oh, oh ohh
Oh, ohh
Oh, oh ohh
Mandem yarn many things, many things (dem yarn many things)
Nah you get the power (power)
You fight everythin’, you fight everythin’ (you fight everythin’)
Wey dey run my race
I for no fit talk
Dem for no look my face
If e no be God
Wey dey run my race
Dem for no look my face
Mo kira fun, mo kira fun, baba o (baba)
Mi le ti ti ti ti ti, yea yea
Mo juba fun, mo juba fun, baba o
Ji ji mo ji ji o
Mo kira fun, mo kira fun, baba o
Mo juba fun, mo juba fun, baba o
Me I let dem say wetin dem wan say
Buh-buh-but, I never fight omo dem don lose (lose)
Shey dem don play wetin dem wan play?
Wey dey run my race
Dem for no look my face
If e no be God
Wey dey run my race
I for no fit talk
Dem for no look my face
Mo kira fun, mo kira fun, baba o (baba)
Mi le ti ti ti ti ti, yea yea
Ji ji mo ji ji o
Mo kira fun, mo kira fun, Baba o
Mi le ti, mi le ti, mi le ti ti ti, yeh
Mo juba fun, mo juba fun, baba o
Mo juba, mo juba, fun baba o