Download Another clean mp3 audio song lyrics by P-Square and this amazing new music is titled ” Bunie Ya Enu ”
Fresh from the Most popular twins in Africa Today. P-square is back and its fresh and hot , from their forthcoming album ??drops two singles Bunie Ya Enu & Forever ,put on your dancing shoes and lets rock to the new singles and of course the Okoye twins always on point.Enjoy
Listen up below.
DOWNLOAD
LYRICS
Oh oh oh (Oh oh oh)
Oh oh oh oh oh!
Oh oh oh oh
Oh oh oh oh oh oh oh oh
Bunie nu ya Enu
As we dey celebrate
Bunieya Enu Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
As we dey celebrate
Baba you too much oooh
We thank God oooh
You too much oh, you too much oh
Chei, see
I got so many people wey dem dey dare me (eeh)
Now dem come dey near me, cause dem want to see me fail
And I go rock am like my bai-day
Oh Oh Oh
I’m so excited (excited)
So everybody show your style eeh
As we dey celebrate
As we dey celebrate
Bunieya Enu Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
As we dey celebrate
Baba you too much oh
We thank god oh
You too much oh
That’s why we celebrate let’s celebrate
Move them up like you just don’t care
I dey say we dey pop champagne
Jubilate and no complain oh
Na so we dey doam everyday
Kpata kpata we dey kneel down and pray
Na ti we men oh
Okacha si ma dunine enu
Okacha si ma dunine enu
So make it
No mind them oh
No do gra gra
No send them oh
Come join body oh
We blend them
And I go rockam like my birthday
Ohh
I’m so excited
So everybody show your style eh
How sweet they celebrate
Bunie ya enu
Bunie duya enu
How sweet they celebrate
Bunie ya enu
Bunie duya enu
How sweet they celebrate
Baba you too much oh
We thank god oh
You too much oh
You too much oh
That’s why we celebrate
We dey jubilate
Omo no playe he
‘Till make no dey underate
Now we dey calculate
You dey dey speculate
Me I no send them oh
No send them oh
And I go rockam like my birthday
Ohh
I’m so excited
So everybody eh
Move your body eh
How sweet they
Bunie ya enu
Bunie be duya enu
Bunie ya enu
Bunie ya enu
Bunie duya enu
How sweet they celebrate
Baba you too much oh
We thank god oh
You too much oh
You too much oh
Bunie ya enu
Bunie ya enu
How sweet they celebrate
Bunie be duya enu
Bunie be duya enu
How sweet they celebrate
Ima no Okacha si ma dunine enu
Okacha si ma dunine enu
Okacha si ma dunine enu