Download Another clean mp3 audio song lyrics by KaySwitch and this amazing new music is titled “GIDDEM ft Davido ”
The track sees both acts taking turns to display their braggadocios tactics. The tune is right for the night.
Listen up below.
DOWNLOAD
LYRICS
OBO
(Another brainy classic)
Baddest
(GidDem)
I fit collect any girl wey I want, I fit collect any girl that I like
(GidDem)
And I no wan suffer for my life, I just want better butter in my life
I fit gbala any kele wey I want, I fit gbala any kele wey I like
Original badman no counterfeit
Is a staggering time so me pragmatic
On the bed me nah need no buran tashi
That’s the reason why she causing all the drama now
Girl you know me no like no drama-drama
The way you moving you dey make the head dey burst
Victoria, see what you cause
The way I’m feeling ah fit make a man to lost
(GidDem)
I fit collect any girl wey I want, I fit collect any girl that I like
(GidDem)
(GidDem)
I fit gbala any kele wey I want, I fit gbala any kele wey I like
Wele o kele
Kele o wele
(Je ko ma)
Wele o kele
Kele o wele
(Je ko ma)
Dem gyals wan kick it like Van Damme
See, dem dey wan join bad gang
Oya tell the bad gang na we be the bad gang
Wait! Dem loving it
Left and right dem curving it
Any money problem solving it
And the swiss dem curving it tell me say
Victoria, see what you cause
The way I’m feeling ah fit lake a man to lost
Baby tell me what you want want want
They say your body soft like moi moi gan
I get money no be coin coin gan
Baby girl I go give you on code
Look my face no dey form unknown
I no go lie I dey look you from time
You sef you dey look me from side
Dem dey look I dey check out my time on my rollie ohh ehh
(GidDem)
I fit collect any girl wey I want, I fit collect any girl that I like
(GidDem)
And I no wan suffer for my life, I just want better butter in my life
(GidDem)
I fit gbala any kele wey I want, I fit gbala any kele wey I like
Wele o kele
Kele o wele
Wele o kele
Kele o wele
(Je ko ma)
The way you moving you dey make the head dey burst
Victoria, see what you cause
The way you moving you dey make the head dey burst
Baddest
KaySwitch
It’s another brainy classic
Wheel On!