Download Another clean mp3 audio song lyrics by Fireboy DML and this amazing new music is titled ‘Bandana ft Asake”
Furthermore, you shouldn’t miss out on this amazing hit song.
But if you appreciate wonderful tunes, the magnificent new blockbuster is a great banger that will undoubtedly end up on your playlist.
Listen up below.
DOWNLOAD
LYRICS
Refrain
Lowkey
All of them don dey notice
I’m not joking
All my guys dem dem know me
Since ’06
I’ve been writing this story
I no be OG
But if you ask dem, dem know me
[Verse 1]
I no dey blow trees
Orin lo n yi mi lori
Music chose me
Just know this and know peace
I dey lowkey
But I’m never lonely
Sexy ladies come whine fi me slowly
Chorus (Fireboy x Asake)
Na the love wey I see
Na im wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah
And I thank the lord I dey go far
Usain Bolt, mo d’aleba
Shoutout si awon temi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2 Pac
Midnight walkers, karashika
Dem never see me coming (joor, joor)
See me coming
Mo gbe wan ni ‘is coming’
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshe Mr. Money
[Verse 2]
I’m never weak, I never cease
Till eternity, I’m on fire
My legacy will not die
My family is for life
Where dem dey, Who dem be?
Dem go craze, Dem go tire
Dem go say
Dem go say
Dem no know wetin dey sup
Refrain
But lowkey
All of them don dey notice
I’m not joking
All my guys dem dem know me
Since ’06
I’ve been writing this story
I no be OG
But if you ask dem, dem know me
Chorus (Fireboy x Asake)
Na the love wey I see
Na im wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah
And I thank the lord I dey go far
Usain Bolt, mo d’aleba
Shoutout si awon temi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2 Pac
Midnight walkers, karashika
Dem never see me coming (joor, joor)
See me coming
Mo gbe wan ni ‘is coming’
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshe Mr. Money
Dem never see me coming
See me coming
Mo gbe wan ni ‘is coming’
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshe Mr. Money