Download Another clean mp3 audio song lyrics by DJ Neptune and this amazing new music is titled “So Nice ft Davido & Del’B ”
The award winning international #DJNeptune teams up with Africa’s No1 artist #DavidO and multiple award winning producer #DelB on #SoNice and be on the look out for the video which drops real soon. Make sure you get the Album when it comes out, for now get your groove on with this sweet classic record from #DJNeptune.
Listen up below.
DOWNLOAD
LYRICS
DJ Neptune
I can see love in ur eyes
Let me take you to Dubai eeee we go buy
Tell me how much you go buy
I get plenty money for you yeah
Na you sabi gan
My baby e ma pariwo
Dem tok say
Na you carry go
Come and be my lady o
Show me something
To yeh a place where you and I
Can sit down talk and drink some wine girl
And when its late at night
I’ll take you to where love is bright girl
The way you move girl no be fight girl
O B O dey here dey rock am
I can see love in ur eyes
Let me take you to Dubai eeee we go buy
Tell me how much you go buy
I get plenty money for you yeah
Dem tok say
Na you sabi gan
Dem tok say
Na you carry go
Anytime I hear your name
Na you wey make start to voice
Baby girl you be my choice
Apple of my eye
Protect you with my life girl
You shine so bright girl
Ohohohohohoh
I can’t deny girl
Way you dancing oh no
Can I see you go low
Girl I give you solo
Ohohohoh
Let me take you to Dubai eeee we go buy
Tell me how much you go buy
I get plenty money for you yeah
Dem tok say
Na you sabi gan
My baby e ma pariwo
Dem tok say
Oya shake your Ileke
Omo toka me ehnehn
We go file be
Oya shake your Ileke
Omo toka me ehnehn
I can see love in ur eyes
Tell me how much you go buy
I get plenty money for you yeah
Dem tok say
Na you sabi gan
My baby e ma pariwo
Dem tok say
DJ Neptune spin am
O B O dey here dey rock am
DJ Neptune spin am
Del B dey here dey rock am
This is the international DJ
Neptune
O B O
Del B