Download Another clean mp3 audio song lyrics by Beyoncé and this amazing new music is titled “My Money, My Baby”
The song called “My Money, My Baby” is the official soundtrack to the movie ‘Queen & Slim’.
Listen up below.
DOWNLOAD
LYRICS
Papa dem call me
Sister dem call me
Brother dem call me
Dem don hear one story
Dem no see one ‘tory
Read am for newspaper
Dem hear am for radio
Dem talk am for radio
Dem talk how sey
I don kill person start to dey japa
My money, my money, my money, my money
Give them the run around
Skip to another town
Now I’m in hiding now
My girl and I
Barely getting by
There will be a robbery now
We need this money now
Put it inside the bag
My money, my money, my money, my money
And I see the time
Only two things come to mind
My money, my money, my money, my money
Papa dem call me
Sister dem call me
Brother dem call me
Dem don hear one story
Dem no see one ‘tory
See am for television
Dem hear am for radio
Dem talk am for radio
Dem talk how sey
I don kill person start to dey japa
My money, my money, my money, my money
I don kill person start to dey ja
Dem talk how sey
I don kill person start to dey ja