Download another clean mp3 audio song lyrics by Burna Boy and this amazing new music is titled “Anybody”.
African Giant, Burna Boy keeps his rave topnotch with a brand new single ‘Anybody’.
The 2018 Nigeria’s and African Best Artiste who has been selling Afrobeat to the world with his series of Tours, performance at international music festivals and hit songs is back with another potential hit!
The new single by Oluwa Burna is titled ‘Anybody’, on this Afrobeat song Burna Boy says, anybody that doesn’t want to dance to his tune and anybody that wants to do anyhow, buga, (ta felefele) should be disregarded/dealt with because Respect Is Reciprocal.
Listen up below!.
DOWNLOAD
VIDEO
LYRICS
Ah-ah, ah-ah
Gbese
Ah-ah, ah-ah
I don’ charge my energy, I no get time for no enemy
Tori pe won le tomi
Nothing wey person never see
Omo nothing wey person never see
Forgeti, I say fashi
Money soonest spending
Je kawon padi eh jen be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though unuh know say I special
Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Knack am something, ah-ah
Knack am something
To ba ta fele, fele
Knack am something
You won chop kpe you never work
Shey na because me sef I never talk
I look you dey laugh you gon, gon, gon, gongongon
I sha know say the time go come
Omo I know say the time go come
When you no go fit lie no more
Omo omo, life na turn by turn
Whether you like or not
To ba ginger me, gbeskele go burst
Ki gbe, je kan gbo oh
Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Knack am something, ah-ah
Knack am something
To ba ta fele, fele
Knack am something
Money soonest spending
Je kawon padi eh jen be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though unuh know say I special
Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Knack am something, ah-ah
Knack am something
To ba ta fele, fele
Knack am something
Gbese
Eni to ba ta, fele fele, la’go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la’go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la’go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la’go lori won