Download Another clean mp3 audio song lyrics by 2Baba and this amazing new music is titled “Vote Not Fight”
The “Vote Not Fight”: Election no be War project is a youth non-violence voter education campaign by The 2Face Foundation and Youngstars Foundation which seeks to promote peaceful participation by Nigerian youth in the 2015 elections. The campaign seeks to encourage youth to make a commitment to shun violence and embrace peace. It is hoped that Nigerians from all walks of life will commit to peaceful elections by signing a non-violence pledge. The video was directed by Yinka Obebe and supported by Spinlet. Tell a friend to tell a friend to vote not fight !
Listen up below.
DOWNLOAD
LYRICS
Fuck we dont want nobody to come scatter ground for here (Scatter ground for)
Vote not fight that’s what we wanting this year
In this election time
We want a peaceful atmosphere eh
Innocent people go dey run the cover (The cover the cover)
North and south go dey turn on each other (Each other)
Instead make we fight ourselves make we fight ebola eh
Some people na to do make naija no dey
So we see some dischord in the air (In the air)
No matter wetin happen dema just don’t care
Most of them no dey really live for here
Dem don come back again this year we no fear
Fuck we dont want nobody to come scatter ground for here (Scatter ground for)
Vote not fight that’s what we wanting this year
We want a peaceful atmosphere eh
The only thing wey concern them na the raba
All these complains I don dey fed up
We don ravel that lane see where we end up
How una want make e be
Shey na naija wey things dey work
Guy join hand make e no guck
The youth of today we got a very big say
It Is our life It is our future//
Make una open una eye (Scatter innocent not fight that’s what we want to say)
Because when e scatter na innocent people will die (We want a peaceful atmosphere ey)
One love
Na superglue aradite anything wey dey gum we suppose use gum naija now (Do no die not war)
Thank you very much (Scattered one from war, no fight, that’s what we want to say)
A word is enough for the wise
Shine your eyes
(We want a peaceful atmosphere eh)